What Do People Say About Your TECNO Phone?

My first top 4 comments from friends and
relatives
1....wooh na tecno do this phone tecno na
bastard ooo
2....d phone na tecno? "yes" na 2 sims
"yes" na chinko? "no" na chinko joor
3....na tecno tecno "yes" dis 1 na big
phone oo, watin b d name? "N7" na
android "yes" tecno no go kill person oo
dey don pursue nokia and blackberry
comot 4 market
4....Tecno no go kill person na everyday
dem dey release new phones wch 1 person
go buy nw
ADD PEOPLE'S COMMENT ABOUT YOUR
PHONES

Comments